Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: African bitcointalk community hangout
by
Becky666
on 25/03/2019, 20:56:16 UTC
Guy-man, waiting naija do dise people? Y ebi say na oly we dem sabi?

I believe say if you pure baba God go clear wey 4 u like e clear for me from newbie to snr member. e no easy bros I dey try represent us wella to show dem say nobi all nigerians be frauders.

Guy, dat jorney no b small tin shaa; 4rm newbie 2 snr. member. Pple l9k u b my inspiration on d forum nd will ensure 2 sustain it till d end. Somtin wey dey fear me pass on d forum b sey some pple get merit 4 post wey e no be gud 2 get merit on but i will not b discourage by dem. U dey represent us wella my guy, but many oders dey hide dere face 4rm be know as Nigeria or even other Africa countries.