Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: African bitcointalk community hangout
by
Becky666
on 18/04/2019, 21:01:59 UTC
~~~
Naija, I hail o! We shall keep the flag flying and show the rest of the world that there are truly good people in Naija.

As much as i thought alongside with CryptopreneurBrainboss that, many are hiding, here you come; A very welcome from me to you.
Your username sef na wa  Shocked

Well, I nor sure sey dem dey hide actually. Wetin persin wan hide for na? E fit be sey dem nor even know sey something like this thread dey here. May be with time more people go join us. But remember sey introverts too dey here. They will always keep to themselves.


OP, may be we go begin track those people we suspect to be our Naija peeps and send them pms so they can know what we are doing on this thread. Abi how you want am?

Na so e b bros. I no sey na d figures u dey luk at  Grin 666. No tink am at all becus i no b artichrist  Cheesy

Ur suggestion b gud shiaa but mak we tak am as whu like mak him/her join us here or remain Oyibo wey dem dey claim. We are movi d ministry 2 d permanent site. Una wey dey front i celebrate una wel wel, mak water no feelish 4rm una cup nd Hungry no go worry road wen una dey waka in d name of Osanobua.

I Just dey start my career here small small as i don change my campaign signature which i myself produce for myself as a new self made Member rank on d forum. Till den wey i go reach full Member, i go change am again.

Code:
[center][url=https://bitcointalk.org/index.php?topic=5121680.msg50205374#msg50205374]  ||▄▀||  African      bitcointalk      community      hangout ||▄▀|| [/url]
[url=https://bitcointalk.org/index.php?topic=5109224.120/] |▄▄▄▄ The used of Bitcoin in Africa  ▄▄▄▄▄|[/url]
[url=https://bitcointalk.org/index.php?topic=2154185.0/]  |▄▄▄▄▄ List of African Bitcoin & Cryptocurrency businesses / services  ▄▄▄▄▄|[/url]
[url=https://bitcointalk.org/index.php?topic=5121680.msg50205374#msg50205374] AFRICAN MAKE UNA JOIN US!  ▄▄▄▄▄▄▄▄[/url][/center]