Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: African bitcointalk community hangout
by
Becky666
on 24/05/2019, 15:37:31 UTC
....Due to gambling the youths are becoming lazy and hungry for quick money which resulted to scamming others when they fall out of luck with betting.

 Grin my G no body wey e dey lazy 4 naija even in africa, dem just want us 2 stay intimidated by calling we d youth lazy ones but dat one na lie em be. We know sey we need moni 2 survive but many youth dey get their own legitimately, den how person go con dey sey we( like somebody like u b scammer)?, my papa tell me sey make i no connect anything wey no b my own, so, am going by dat talk.

~~~
Quote
BTW About the signature thingy, you're free to wear the signature but that doesn't guarantee anything Wink

 Cheesy guy man, i loyal nd i understand very well.  Roll Eyes