Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: African bitcointalk community hangout
by
CryptopreneurBrainboss
on 05/09/2019, 15:54:28 UTC
OMO I Doubt say Nigerian fit climb reach senior member for this forum. Guy welldone. i never know say niaja people can get to sure levels. Omo na baba you be for here. kudos to your hard work. it paid. that level na dreams for niaja people. i still dey struggle to see if i an get to Member.

e no hard like dat, I don see many Africans mostly Nigerians rank up recently (we plenty now for full member I.e users wey rank up from newbie/jnr member/member to Full member. U just gaz concentrate, post quality post, avoid spamming the forum with bounty reports and offtopic discussion. If you feel say you get plenty quality post and you never recieve merit for am then apply for Merit Giveaway threads (link dey for the top of the very first page on this thread). Also, always keep a good/clean posting history as e dey help badly.