It was hilarious reading through all the pidgin proverbs. LOL
Here is mine
<snip>
You be bad guy! Kai, your proverbs enter brain well well. You deserve 2 gun salutes. Wait, I must do am once I get loaded with merit. Bad boy, oya quickly enter that African forum thread go introduce yourself to other Nigerian peeps there.
Another proverb wey resemble
Dem nor dey tell blind man sey salt nor dey soup, you fit tell am sey oil nor dey.
Meaning: Obvious things don't need explanations.
na "
Dem nor dey take mirror look wrist watch