Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: African bitcointalk community hangout
by
Charles-Tim
on 18/07/2020, 10:14:01 UTC
@gabbie2010 I sight u broda man, make we just dey come one by one, inform odas, the goal na to grow this thread into mage thread like 100+ reply once we grab dat numbers, dey must hear us when we apply for our own board. Also make we no forget to show each oda love both on and off this thread.
I be dey reason ham to post for here, but this great thread no dey active before unlike now, I don miss a lot but I go dey visit often now make una no vex.

Becky666, Lordhermes, gabbie2010 and Gozie51. You be one of the few brothers I just dey know, the kind happy wey dey for my body say I know you plenty.

CryptopreneurBrainboss. Your name for btt no surprise me again, you too get brain. I happy die say you create this thread.