Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: African bitcointalk community hangout
by
Lordhermes
on 22/07/2020, 13:04:15 UTC
Username: Smartvirus
Gender: Male
Skills: Signature and Bounty

I hail una way dey the room o. Men and women way sabi
I welcome you oh our brother, you try locate us for here, anything wey be your problem, yarn am to us we go put am for your head, you do wey.

This your username eh, the virus wey get sense, no be mumu corona. Lol.