Hello Omo Iya.
My name na Olufemi and Posi nah my son name
Abi male in gender
from the green white green, Ogun precisely
Jesu! So, Posi na OBJ pikin sef. Na wa o. I be think sey na some oyibo dem o since I begin see the name for forum almost two yars now. Welcome bro.
Lol. Well, i no be OBJ pikin but we're from the same village though. I never for once think of you to be from my mother land and it good to see you guys.