Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Merits 1 from 1 user
Re: Nigerian Bitcointalk Community Hangout. {Current topic: #EndSARs}
by
Mayor_AZ
on 29/10/2020, 16:43:51 UTC
⭐ Merited by posi (1)
My people I hail,
I for join the talk wey dey ground though but never sabi how things dey go for this forum cause my blood brother gangan (user Posi) just introduce me here.
I greet all the people for the house una well done and I beg una make you put through.
Show brother some love.

#End Sars #Police Brutality #End Bad Government