Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigerian Bitcointalk Community Hangout. {Current topic: #EndSARs}
by
Fivestar4everMVP
on 01/11/2020, 01:45:29 UTC
Politicians used hausa guys in Abuja and other cities to hijack the protest and cause damages.

If government can be so wicked to even release the prisoners from jail just to hijack the endsars protest, it's quite clear how low and dangerous they can get. They are just hungry for power at all cost not giving a damn about the future generations. Make we youth keep pushing for better tomorrow
The thing wey dey pain me pass na how innocent people dey loose their precious life ontop matters like this, if to say as all this things dey happen, 4 or 5 politicians don die on this matter, Belle for sweet me small cus no be only the blood of innocent citizens wey dey fight for a better life suppose spill for any matter like this..... God, we call upon you to come and help Nigeria, we can not do it alone anymore, save my country, Nigeria from destruction.... Amen