I salute una oo my pitakwa brodas how we go tak sidon enjoy oursef even na d least fowl feather we chop and to tell baba God thank u 4 dis Xmas? Oga brainboss baba God dey shame ur village pipo small small 4 here congratulobia broda ur face show.

Anybody wey get awoof mak u try dash ur broda una grab wetin I mean na. Una too dey belleful oyinbo ooo