Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigerian Bitcointalk Community Hangout. {Current topic: NIN & Local board}
by
Charles-Tim
on 05/02/2021, 20:43:00 UTC
Looking well we all know that India is way better than our government , CBN banning crypto currency is a negative huge move to our society , but I don't even see any that the court would bdo about this ,our court is even controlled by our government , we should just hold our heads up and wait for 2023 , and we shouldn't forget p2p ,we really need it at this moment if we want to survive . But I know the will over turn the ban when BTC holders in high offices Begin to talk or questions them, we Sabi the matter now
Na the thing be that, the government controls everything in Naija, e go dey hard to for now true true. The way you don talk ham true, we go hold on to people wey fit challenge CBN. E just dey pain me say I no dey the position for immediate action buy suing CBN to court, but make we hope say this will be the next line of action. We Don see how our government are incompetent and incapable to solve the problem wey dey start. If they fit think this way, I think the beginning of Naijas to dey suffer just started. I see Naija SEC have good intentions but CBN do not have such for cryptocurrencies. Make we see waiting go happen and make we hope positive.