Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigerian Bitcointalk Community Hangout. {Current topic: NIN & Local board}
by
Becky666
on 18/02/2021, 13:07:31 UTC
Even dou de tin dey affect us nd we talk am weitin de govament fit do aside dem puting fire 4 our body. Dis govament no want us ask quesions becus dem know sey dem don spoil everytin. Naija be lik prison my broda becus dem oga talk na im be truth nd gud for citizens. God go "#safu" our naija 4 us becus notin wey we fit do as pikins dem.


Username: Nicecrypto
Gender: Male
Country and State of resident: Nigeria/Kano
Skills: Customer Service Management

Was lost now am found, Ma people I salute and ma broda I sight you.

Signed Edo's Own  Wink
Hmmmmm!, wecom brodaly, tank God sey u don com, mak u tel odas 2 com out, mak u visit https://bitcointalk.org/index.php?topic=5315340.0 bikonu.