I beg make Una no too para say I no too dey active here
I just dropped something today make
Una see am I begYour matta sef reach to para on top jor. Na when you want us to follow you go see Ummunna na im you dey rememba us here

. Afta dat one na you go lost again. Haaba.
I swear my matter really reach to vex for I no too dey come here na Charles-tim dey ginger my swagger but hopefully things go soon fall in place, I go dey very very active from now henceforth. Our people talk say "If your pikin sh1t for your hand, you no go use vex cut the hand comot. So, make Una forgive me.
That bobo, just dey blow plenty English, he for be say na spy but him no really get much thing on us.