Is mining profitable in Nigeria
...
I for ansa the questions if to sey I understand dem oh. Una know sey I nor dey fit read oyibo language once I nack enta dis owa house. Too much oyibo yarns nor dey good for my bori, you know wha I mean? 🤔🤔
Haha. Omo this man funny Oo. I no too get wahala with the questions even as na oyibo language throughout. Na why I kukuma use Oyibo language am too. Because at the end of the day, we need to be sure say the person we dey try communicate to dey get our point. I believe say pidgin go dey mix up with oyibo language here from time to time so we fit get more wider community reach.