What I think about N-power
1. The money used for it can be used to build industries, what we lack and got us such setback
2. 30,000 naira money is equals to $78.95 monthly which is less than or almost $11 weekly, which is $2.63 daily.
Baba our people say half bread is better than curicuri I know some people wey use this money take marry wife, dey use am feed children oo, e small but we dey failed system alredy so anything we see we dey take am, even if dem say the money na 15k millions go still apply.
3. Not a permanent job, it is for certain period of time, the Batch C is just for 2 years.
Yeah na improvement scheme, 2 years is enough
4. A way the youths will not have future, but to leave a miserable life thinking him/her father or mother enemy dey do ham, not knowing sey na Naija government.
If ur forefadas was poor 85% dey say dat person go poor if care is not taken, people wey get rich ancestors money still dey flow for the family.
All we need is our government to create permanent jobs,
Baba na to set up business sure pass ooo