Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigerian Bitcointalk Community Hangout. {Current topic: Mining}
by
igehhh
on 22/03/2021, 17:52:10 UTC
Dat money fit small for you because of the money we dey see here but e get people wey depend on Npower to survive.
Money wey someone no fit use buy used car in 10 years, that one no be money. Money wey no make someone dey employed no be money, money wey someone dey collect and still dey suffer, no be money.
C'mon man we dey talk about survival here you dey call car?? At this point in time some person want just eat, wake up and sleep you dey call car, there are millions of Nigerians who live on less than 30k a month and when something like this comes out in a failed system you just have to take it. No president is perfect, just know say as the world dey go standard of living dey increase, you no fit compare 90s standard of living to now. Some Nigerians get business today all thanks to N-Power. Nigeria is too large to please.

Naija lack industry, and the government no care about the sector, na why we dey poor. See how the world are growing faster, Naija dey lack behind, waiting I see for N-power na suffering thinking na joy.
Alibaba, Amazon, Apple, etc.. Na personal businesses dey no wait for government. Government will not do everything for you sometimes think of wetin you go do for the government. Start up business, create innovations. Government go find you.

If we come look into the matter well, organizations wey suppose get full time worker, na them N-power go fill in, e be like casual job to me, casual job plenty for underdeveloped country because no job dey available. N-power na trash if we check ham well.
Fat woman brezz better pass at all at all