Username: Alobo Realer
Gender: Male
State of resident: Benue
Skills: Writer, Crypto Enthusiast, Media Influential.
I don dey see you around since, so I can sey you are welcome, but welcome to our local thread. The thread we Naija dey build so to get local board. Know sey your contributions matters.
A topic dey up there about p2p exchanges wey you dey use, or wey you think be the best wey Naija dey use well well. Lists of some decentralized and centralized exchanges dey there, yours na to choose the ones wey you know na the best. If the one you dey use money there, you can bring it up make we include ham if necessary.
https://bitcointalk.org/index.php?topic=5121680.msg56718552#msg56718552Welcome to local thread ones again.