una don start una exchange or the matter still dey in progress ,if una show online make una highlight the matter
Na better talk this bro talk for hear oh, e go make sense well well if naija based bitcointalk members get her own p2p exchange, we go talk about this later shah, but no be now.