More input to speculate waiting go happen about Bitcoin price still dey active, you fit scroll go up, the first post wey dey this page.
E go make sense if people dey come here to make such announcement I wan make now, to let our brothers wey dey this forum not to lack info about important announcement that dey very important. I believe sey some Naija go dey bustadice campaign, see yahoo62278 (the campaign manager) recent announcement about the campaign.
Just letting everyone know now this campaign will be ending May 16th.