Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria Local Board {Official language, Pidgin}
by
Mpamaegbu
on 26/05/2021, 06:14:43 UTC
Make dem enta Formula 1 na if na dat way dem wan go with race car. E for go if to dey na regular automobile company like Ford, Mercedes, Toyota etc chooke head for d matta so dem go fit give us regular cars wey people fit buy. How many people fit buy race cars sef? Again, d display for people to see go be once in a while thing as afta d race dem go just go park d car. I nor too gbadun d thing jor.