Charles Tim
I hail you o
I be new person here
I greet all of una
I think I don post under your topic before for 'politics and society, e nice wey see you for here as we dey build Nigeria community for Bitcointalk. If you no mind, you can introduce yourself so other go know you.
3]: First timers should introduce themselves in this manner;
Username:
Gender
State of resident (optional)
Skills (Incase a project is looking for someone from the country for that particular job you get hired)
No dey necessary to include any you no feel like include o. You are welcome, I hope seeing you around.
This is my one first post for this forum. I wan use this opportunity to hail my Naija broda's and sisters for this forum before I continue to sail my ship for this forum. I hope am welcomed.
You are welcome, hope to dey see you around, I dey guess someone for here introduced you to this forum, hope you don know the rules of the forum, and the merit and activity system?
Yes brother. Na why I sae make I first hail una here for I proceed. Em go be a better journey here. Bitcointalk forum better pass altcoin forum. Better knowledge about crypto na what I longed for, and am seeing it here through the post wey I d read here.