This is my one first post for this forum. I wan use this opportunity to hail my Naija broda's and sisters for this forum before I continue to sail my ship for this forum. I hope am welcomed.
I welcome you o, just feel free to ask anything wey boda you for here, we dey ready to help tell you wetin dey go on here, just enjoy this place, na the only way you go go forward for this place, e no easy but try.
Reading the post and comments in this forum board, it's like we loss our own and contributions was made for em burial. That shows we d together and we are one. Despite the kasala we d burst for our country "Nigeria". Unah do well and God us all " Amen"
Yeah, you come late though, our guy for here Becky666 just left us as we no expect, but everywhere good now, na why we been dey contribute, thank you for your blessings,and say Amen to that.