Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria Local Board {Official language, Pidgin}
by
Nblake
on 31/05/2021, 14:18:29 UTC
Nblake
Male
Anambra/Nigeria
FX trader, Crypto enthusiast, Digital Maketer/Writer
Una weldom sabi pipul, i dey happy as i was introduced to this thread of the forum by Gozie51. I told for my post say, i dey look for crypo farm in Nigeria, e reply me com carry me come here. i dey happy as i dey here, where my ppl dey yan toether about the crypo/digital world of Africa(especially Nigeria) as our Govt, dey try make things go smooth for them and rough for naija youths.