Username: AsongJosh
State: Akwa Ibom
Name: Joshua
Gender: Male
State of resident: Akwa Ibom
Skills: Accounting and writing
Am glad that have found this place!!
Make una show me way 😁
You are highly welcome bro, good thing say you discover your fellow brothers here, this na our own little space where we dey discuss anything wey dey discussable, all thanks to the man of the people, our one and only cryptocurrency boss,
@CryptopreneurBrainBoss, na this man na im create this space for we wey be Nigerians and he still the fight make we for fit get our own local board for this forum just like some other countries and I know say by the special grace of God, e go happen for us.
Welcome ones again, feel free to ask any question or contribute to any ongoing discussion here.
Guys, shey una dey follow up on wetin the happen between buhari and the 17 southern Governors concerning cattle ranching? E be like say this our president get some hidden agenda for we country wey be naija oooh, wetin una think?