great country? what is great about nigeria? I have noticed that most nigerian on this forum hardly tell truth about the current situation of things in nigeria to those in diaporra.
This is the reason why we dey suffer & dey smile at same time.
Other countries simply mock us.
Forget all the flaws Nigeria is a great nation una wey dey away dey feel say us wey dey here nodey live better life? The country dey mess up for the past 1 year mean our reputation don spoil, even Serbia wey don dey fight for more than 10 years nobody dey hear their voice, they are still protecting their country day in day out likewise to Israel. Torrosrism is the world biggest threat right now and most countries still dey face the same way we get face am too.
Username: AsongJosh
State: Akwa Ibom
Name: Joshua
Gender: Male
State of resident: Akwa Ibom
Skills: Accounting and writing
Am glad that have found this place!!
Make una show me way 😁
Welcome, brother.