You can watch him live here as him dey talk
Although d man dey yamh major truth still I no dey believe any of the CEO when it comes to business talk. We fit feel say dat guy dey reason our mata but all e dey after na their profit. You know how much dem dey make from service fees and other benefits.
Nigeria don help dat company well well sj I understand why all the prize dey come from but make our head bi too big, we never achieve anything for this country when Bitcoin adoption na the topic for ground. The government go still the fight us and to achieve am go hard.
Make the man no use all the clout chasing they degrade with El Salvador do. Abeg make we give shout out to their government because na dem dem do something, nobi all those nonsense we dey hear.