Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria Local Board, All board discussion welcomed. {No Official Language}
by
CryptopreneurBrainboss
on 20/06/2021, 10:25:38 UTC
Like I said, I don't know how how the merit source selections work or how other sub boards operate. But if you feel this would be a great step for us all to take, then you have my backing. I'm down for whatever would take our community to the next level as I have a vested interest in seeing this community grow.

Brother, all dis talk no matter now If not e go belike, why we dey fight for the board na to get merit source so we fit exchange merit within ourselves for lost dem wey dey no go understand to observe us. All dis small small matta go come later, I no even dey understand why e dey become matta now. Like wetin we wey use another board or merit source do when we no get local board wey we fit use back our argument. When we get the board, we fight for merit source because technically we no get one.

I believe when time reach either we go write and submit or dem go ask us for wetin we want dem we give dem list after discussing, na dat time all this matta go come up. Make we no gree make e cause fractions between us now wey we never even achieve anything, distractions na bastard, e fit make u loose focus.

Onto another mata, how una dey see the market, wetin una dey predict. Bitcoin don try many times to break out but e no dey sure for am. Una tink say we dey enta bear or make we just give btc small time more.