Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria Local Board, All board discussion welcomed. {No Official Language}
by
igehhh
on 29/06/2021, 13:47:20 UTC

Na so, if no be computer you dey use access imgur, you go need to change the mobile broswer from mobile version to web/desktop version for it to work. I remembered say I even tried the imgur Android app one time ago when I dey newbie, e no also work, na only the when I change ham to desktop version before it worked.
Why waste time fixing imgur when you could probably use ImgBB.com to upload sharperly without stress, that imgur been give me problem one time like that, some days edey work the next day im go misbehave till I found out about ImgBB wey dey very easy to use.