Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Merits 1 from 1 user
Re: Nigeria Local Board, All board discussion welcomed. {No Official Language}
by
Mpamaegbu
on 12/07/2021, 05:25:00 UTC
⭐ Merited by CryptopreneurBrainboss (1)
As we dey hustle money, make we try keep time for entertainment and enjoy life small regardless coz even rich folks dey die frequently too.
Na true! And we gat to be closer to God (in good deeds & faith) as we dey move closer to owa graves every year. About the local board, make we just dey do owa thing dey go like sey the board thing nor be big deal. Before una long we go get am. I don check other boards, most of them nor even dey active like us. Make una leave theymos, one day I go frighten am for dream like Pilate and im go panic give us the board by fia by mountain 😆.