---Snipped---
Me self dey think like that but you enlightened me more about this, if Bitcoin or any other crypto is used for ransom, Nigerian government would have disclosed this since, but if na fiat that is used, nothing will they comment about fiat.
[/quote]
See my brother, no be for only Nigeria this one dey happen oooh, this same thing dey happen for any other country wey they ban or dey against crypto, any bad thing wey happen for crypto, like as we dey talk, if criminal kidnap person come demand Ransome for bitcoin, or maybe they discover say some individuals dey into human trafficking and na through bitcoin/crypto na im them dey transact to avoid tracing, this countries or government wey dey against crypto, ne them dey first come out come tell the world say "una see am, this na why we ban crypto as e no good for the system, e don give criminals ability to operate without being tracked or traced" but this countries or government forget say even before crypto come out, far back as in 19God/knows/when, all this criminal activities don dey happen and some of the perpetrators of this act, they never fit catch them till date, now, they won come dey pretend like say na crypto na Im still make this crimes dey exist.