Username: Nathrixxx
Gender: Male
Country: Nigeria
Skills: Signature and Trading
You na strong hands o, Newbie way get skills for signature and trading. No worry, you be better pikin. You dey very welcome to both the forum and our small corner way we dey take amanage life. Here way you don come so, ba among brothers you dey be this and for anything way we dey do, we dey try carry ourselve along before we go hope say, them Oyibo and other people them go carry us join body. So, we don know you now, you too go try put eye make you for know your people them finish so that, we no go con dey Jons ourselves for some kind matter.
Abeg eh, try keep to the rules and another important thing be say, you go try dey show face for this area, we need am. You do well.