Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria Local Board, All board discussion welcomed. {No Official Language}
by
Mpamaegbu
on 26/08/2021, 04:28:13 UTC
What I have noticed is that the ransom demanded for are in Naira, why are they not demanding for cryptocurrencies like Bitcoin?
Abeg abeg, make dem maintain dat naira for dem ransom oh. Hia! We nor even get anything about Bitcoin for Nigeria apart from sey our leaders dem nor understand how e dey work and Buhari dey ban am, talkless of sey dem point am out sey people dey use am as ransom. Guy, you want make owa office close ba? Abeg, nor day type of popularity I wan for Bitcoin head oh

I second that! Happy birthday to @CryptopreneurBrainboss, "the special one" doing us proud home and abroad. One of the most credible managers I have been privileged to work with. You have paved the way for other Nigerians in the forum without knowing. Wish you all of God's blessings as you step into a new age.
Hehehehehe... Na d Peak factor na. E dey d guy body like Papilo. I join my muscles to celebrate am too. BB, make we drop wallet address ba🙊? Anything for d men go make sense oh 🙄. Enjoy your time.