~~~
Naija, I hail o! We shall keep the flag flying and show the rest of the world that there are truly good people in Naija.
As much as i thought alongside with CryptopreneurBrainboss that, many are hiding, here you come; A very welcome from me to you.
Your username sef na wa

Well, I nor sure sey dem dey hide actually. Wetin persin wan hide for na? E fit be sey dem nor even know sey something like this thread dey here. May be with time more people go join us. But remember sey introverts too dey here. They will always keep to themselves.
OP, may be we go begin track those people we suspect to be our Naija peeps and send them pms so they can know what we are doing on this thread. Abi how you want am?