I couldn't believe I would have this off-topic on our local board, but what actually happened really surprised me. Tega, a married women with a kid, but was among the Big Brother Nigeria housemates this season 6. I do not watch Big Brother Naija because it is boring for my liking, but through some pop ups on my PHX broswer I saw about this.
Shey be dem dey talk sey BBN na ashawo programme a lot of people dey shout sey na lie. Na programme where grown men and women dey stay awake to watch people wey dey sleep to see if dem go do any stupid thing. I nor kuku dey watch d thing for like 5 years now sef. The little one wey I watch I nor gain anything wey dey meaningful to help my life. If to sey na wen Gulder Ultimate Search, Startrek, dat show wey Bank PHB dey sponsor dat time (shey na Intel dem call am or wat) and dat debate with GTB sponsorship, ehen persin go know wetin im dey watch. BBN na thrash, simple and short!