I couldn't believe I would have this off-topic on our local board, but what actually happened really surprised me.
No reason am, like I talk before everything dey welcomed here dats why it's a forum. No be everytime we go dey learn some times we gat catch cruise like small small discussions. Me I see all the updates dem for my Whatsapp status as it was the talk when it was happening. Wetin we no go see say person dey find money. Make e no shock you say dey plan am I mean dis days anything dey possible.
Anyways who see bubu swagger with dat trouser wey e wear, d tailor suppose go prison make I no lie, a whole president see wetin dey give am war. This man just dey spoil our country name everytime.
Also wetin una reason for wike talk, say make we all dey on our own. I hear the northern been destroy beer and yet dey still wan they recieving der percentage for wetin the company's dey pay for this side them dey reside. Tori just plenty for town this weekend.