So all this while wey I been dy Waka up and down for this community, my naija people dy here. I greet all my people, na better thing una dy do here and una don prove am say na naija soil all of us be, you guys really have done great Job by creating a Nigerian trade, this indeed will mark a good reputation for us from within and outside naija. I'm happy to be part of this community.
Una welldone.
Cryptobrainboss, I dun see all the thread weh you create, so far, you be real naija blood. Great work you are doing here, @charles-tim, @mpamaegbu, @igehh, @nelson4love @rath_ I hail all of una!!! And hope say I dey welcome.