Guy-man, waiting naija do dise people? Y ebi say na oly we dem sabi?
u no go blame dem. Gee bois & gals dem dey spoil the country name anywhere dey enta to play 419, even our Africa neighbors dey all claim nigerians wen dey catch dem because na we dey sabi pass. I believe say if you pure baba God go clear wey 4 u like e clear for me from newbie to snr member. e no easy bros I dey try represent us wella to show dem say nobi all nigerians be frauders.
I'm surprised you are now saying this 😂😂, it's what I was talking about in other thread, every youths in my street are into fraud they are scammers that are bold of what they are doing for living, that's not the end I've even seen police and military men engaging in this act, I'm disappointed because I have kids that are growing up, what will be the future of our kids if all this is going on around them?
Yes that's ur street and not all Nigerian street. We still get people wey dey hustle right like all men here dey try their best to work hard to receive small blessing while dey still dey learn in the process. 90% of people here na youths and yes I don contacted atleast almost all and from our conversation I understand say na all young men wey dey find way understand this Bitcoin matta well and also dey get dat small weekly blessing wey the forum dey give.
You no go fit just wake up dey say all the youth na scammers, I be youth and I Know be scammer so be others wey dey here. Na very disrespect be that wey you dey raise for the economy board. Yes some bad eggs dey but you saying we're scammers come be like we follow too and you know how the forum dey reason scammers.
Majority is differ from all so I'm not saying all youths are Scammers, some are legit hustlers and yet some are yahoo boys I'm just saying the whole yahoo thing is getting out of hand, too many people are doing yahoo for real, I'm not guessing it's what I see around me, people no dey hide am, do you know why EFCC storms high land? I'm telling you right now that EFCC are paying to Burst yahoo boys, this also is confirmed by me because I'm very close to them
Scammers are now even cashing out with BTC, this is latest and fact this na something wey I see, Nigeria need some cleansing to do I swear I don't know how to confuse you guys, my own worry is just the country's future, we know say things hard but no be Nigeria poor pass