Post
Topic
Board Other languages/locations
Re: African Proverbs in Pidgin
by
Davidvictorson
on 17/09/2021, 22:02:40 UTC
Davidvictorson, I welcome you with two hands as you enta dis corner. Na correct thing wey you do as we go dey rub minds dey go. Your proverb make sense but e don already tanda here before 👇

Pikin wey wan chop party rice, e nor dey fear dance.
Meaning: To succeed in life you really don't have to care about negative comments from people.

@XCANA, I salute you too bro. Una welcome. I suppose give una colele wata drink but e neva dey my fridge now.


Ewoo eh  Shocked, I no sabi say e don dey here. No Vex. Make I replace am with this one 👇

PIDGIN: Person wey want something na him hand they long pass

ENGLISH: What you are looking for is not in your comfort zone. You have to move out to get it.