Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
How to get your NIN on plastic card for verification
by
CryptopreneurBrainboss
on 18/09/2021, 19:28:14 UTC

God bless you brotherly, I dey go run am sharply now. I wan download the app self but I just say make I write first before something go come up chop my time although no be verification me wan do oh. I dun run verification like since 2017 and na still NIN wey I use although no be (you understand na I no wan talk am out). I need like correct one to dey use hold body for other identification like banks and other stuffs.

@igehhh you say wetin buhari people talk?, This government na so so embarrassment full their body. Dey no dey shame for ones. Abeg to they discuss their mata dyn tayah me, anything dey wan do e concern dem.