Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria Local Board, All board discussion welcomed. {No Official Language}
by
Mpamaegbu
on 21/09/2021, 10:02:34 UTC
I be nor wan chook mouth for this naira (no need to use capital letter for you again) collapse matta before until I come see dis reggae wey Zimbabwe dey take us dance. So, even Zimbabwe money wey we think sey na shit and worthless money dey dust owa naira too. Na wa oh. Dis wan don pass be careful oh. N1 is less than 1 Zimbabwean dollar. And some of us dey sey Zimbabwe money na shit money 🤷