Nigeria local board is now pinned. Thanks to theymos and Cyrus for considering Nigerians to be relevant on this forum.
Thanks to CryptopreneurBrainboss for his suggestions, also thanks to Igehhh for the positive feedback, also thanks to myself

. Thanks most especially to all
other Nigerians that have been active on our local board, we can not achieve this without you people.
Next is to continue our local board request.
My contri people una weldone for all una efforts in projecting Naija matter in the forum I come dey search our thread for other languages and Location I no see am na him I come see am as Nigeria on top of Local languages, top we don commot for African matter, I salute una for dis wonderful job I dey see igehhh analysis on top of dis naija in Meta thread, our ogas patapata CryptopreneurBrainboss doing his good work, I dey hail Charles-Tim, BIT-BENDER, Fivestar4everMVP and others wey dey keep dis place with latest updates, I don come make we dey rob Naija matter together.