How una dey see this eNaira matter?
The way I dey see am the thing be one kind sha because anytime Buhari and Osibanjo dey come with anything like project with this kind passion and commitment wey dem dey put into this eNaira thing, we go just know say no be for the interest of Nigerians, eNaira na another means for these greedy politicians to loot money and now e go easy with eNaira because dem no go hold dem accountable like this.