Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria (Naija)
by
Wiwo
on 26/10/2021, 06:24:33 UTC
Abeg I wan put mouth for the matter of e naira, which exchange this digital currency dey list on. Because I don dey look for where person fit buy or sell e naira on exchange and e be like say central bank forget to add the list of exchanges the e naira dey traded on.