Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Federal Government Loan
by
xablizzy
on 26/10/2021, 14:36:07 UTC
Can anything good come out from nazareth na so dem ask am for bible oh but e be so Federal government tru d central Bank don dey give loan to graduates wey don do NYSC from 2015 to 2021. The truth be say all these FG loan na awoof and nothing else so if you get luck fit grab am sha do am sharply. Make una check am out sha. The gists dey the link below.


https://cbnties.com.ng/