Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria (Naija)
by
Rruchi man
on 28/10/2021, 08:47:40 UTC
New gist on top the enaira matter, I read for news say the app get low rating for google playstore, say e dey hard to find, abi e nor dey the playstore again.

https://punchng.com/after-48hrs-enaira-app-removed-from-google-store-amid-criticism/

Also CBN dun yan say,

With this kind talk wey CBN dun talk, shey this one mean say dey themselves nor too believe the efficiency of this their enaira. If them they talk say dem nor dey liable, who we go hold?