My people me dey glad say all my brother and sister dey here, me am proud say i b real Omo naija me no go hide myself oooh, I abi real lagosian from Epe I dey do crypto trading Just dey make my kudi small small I salute una oooh may God bless us oooh