Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria (Naija)
by
D-law
on 14/11/2021, 13:33:37 UTC
Portharcourt don dey be like the nigerian crypto-currency capital, so many things we dey involve crypto-currency for nigeria dey go on for portharcourt, but this one don excite me, and I dey very interested in going, I go like meet many crypto-currency enthusiastic nigerian even those wey no the the forum, make we for exchange ideas for mata wey concern crypto-currency, just the other day person dey tell me how them cash out for wakanda crypto-coins na this type of ideas dey make meeting many other crypto-currency enthusiast, if I dey chance I go like attend.

Yes ohhh....abeg if ornah get this kin matter make ornah try give us information abeg.
Make we reach before time.
One Love🖤