Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria (Naija)
by
KarpovE4
on 04/12/2021, 14:36:01 UTC
Nigeria has good betting sites, why people going to fake ones.
Yes na we get Ogbonge betting sites for naija we nor need wahala from external bodies. Na greed dey do us if not merrybet, naijabet dey ok to use. Na too much gain dey kill kontri man