Not to burst anyone bubbles but it shouldn't be everything that should have an NFTs collection, just because anyone can make an NFTs collection and try as much as possible to promote it doesn't mean they would all succeed,
Just because everybody no go succeed no me say u no go try. If you see small small children wey dey make money form NFT, you no go discourage anybody form trying. Don jazzy which day back just make $300,000 in 10 minutes from NFT. When the likes of Disney, Pepsi etc already they create their own NFT who be you to not join the trend if you get some knowledge on how to run am.
The worst thing na to neglect this new trends as we neglected others. You see metaverse, NFT and DAO, just use this bear wey dey come use learn them and invest for the next bull circle. Wealth dey go change hands badly, no worry you never miss am. This na the initial gra gra later everything go calm down. Na that time you go enter the space. No use anything Facebook dey involved you play, Mark dey see opportunity before anybody else see am, see wetin e do with social media.